wellpicks | bro,as is sow4u ,i hope u tryin it 4 real. u ar a nice tip | |
fasio | ur a nice tiper bro, any tipon tomorrow games |
|
sow4me | Yeah i play my games but i prefer smaller odds with begger amount. | |
wellpicks | u sabi, bt as u dy rush d game that wat cause d losing streak.make it 3 or 4 matches per game,bcos we ar jst predictin we no knw whch one be perfect,ja bless | |
sow4me | Thanks bro, so much appreciate that drop. Thanks. | |
ochimba | Lol it is perfection that you should learn in the games.... if u like play only on game without a good knowledge of the the team it may not deliver....... see you at the top again bro | |
anselmskillz | Bros how FA? I wan tro leg enter bet9ja..... U fit help me sure 20 odd game make take jolifiket for new year at all? | |
delise3212 | any new year tips.... | |
Maccammy | Bros i won enter Bet9ja abeg u fit drop 10 odds for me for Dec 31st matches make i take dey grow my account? |
# | Football Tipster | Win | Lose | Draw | Win % | Profit % | Pending | Outstanding | Total Bal |
---|---|---|---|---|---|---|---|---|---|
1 | Arnal | 192 | 333 | 8 | 36.57 | 369.68% | 0 | 4,696,755 | 4,696,755 |
2 | alipbata | 30 | 44 | 0 | 40.54 | 337.07% | 0 | 4,370,700 | 4,370,700 |
3 | thrashermcfc | 217 | 136 | 0 | 61.47 | 237.45% | 0 | 3,374,500 | 3,374,500 |
4 | GB_island | 63 | 131 | 1 | 32.47 | 233.49% | 0 | 3,334,850 | 3,334,850 |
5 | hadiejac | 412 | 432 | 19 | 48.82 | 156.59% | 0 | 2,565,948 | 2,565,948 |
There are currently no pending picks.
There are currently no picks.
There are currently no picks.
Copyright © 2002-2024 SoccerPunter Pte. Ltd. All rights reserved.
Write a comment: