PDA

View Full Version : Tipster HumbleSoul



Choox
05-18-2015, 02:18 PM
This is a feedback to Tipster HumbleSoul (https://www.soccerpunter.com/tipster.php?id=26000).

Nigg you good.

Kayculture6881
05-19-2015, 07:20 AM
Ow va now belgium nigga, una sef dey hear OLAMIDE for belgium ni!!!

HumbleSoul
05-19-2015, 07:49 AM
My Chairmen wetin una guy man go do now than to remain humble...

ebte007
05-19-2015, 02:26 PM
Humble soul I like your way. O le gaan lati soro nibi. ki won ma lo lemi damu. Nice games buy the way. You head is there

itzkaycee
05-21-2015, 10:32 AM
Humble you dey do well wit ur predictions... abeg dey play ur matches on time before match start... so guyz like we wey dey hustle fit play am b4 it goes life! one luv

HumbleSoul
05-24-2015, 07:47 PM
Hello World, I am not a Tipster and i don't see myself to be one very soon but i am here to share my view about the possibilities of football. So please any of my games is at your own risk. Thanks

beck
10-18-2017, 12:26 AM
bro humble, it will be good if u could post on average 10 tips a month.